Di hyper-realistic cake artist wey im creativity dey ginger young pipo

Dem no support media player for your device
Di hyper-realistic cake artist wey im creativity dey ginger young pipo
  • Author, Adesola Ikulajolu
  • Role, Broadcast Journalist, BBC News Pidgin
  • Twitter,
  • Reporting from Lagos

Wen Ganiyu Ibrahim start dey make cakes, e say na from videos wey im watch online e learn how to make am.

For dis exclusive interview wit BBC Pidgin, di 25 year-old cake artist tok on how e become creator wey young pipo like to dey watch.

Wetin dey interesting for dis cake maker na how e dey bake cakes into different household items.

Video by: Adekola Olawale